Miss Simplicity - Lydia Fordon wey be one correct Ghanaian actress nd wey e neva too tey wey dem announce as one of d Most Influential Women wey Ghana get naim don post her pinshures on top her IG page..
She use her natural hair for d pinshures to take showcase d fine typical African woman wey she be o.
One of d pinshure, she she wear long maxi dress wey dem put African prints wit fine colours, anoda one she wear floor length peach gown nd she com still wear white maxi gown wey get golden yellow oo nd to completmentation d tin, d actress com use subtle make up oo...
Ovokwor na dis one I dey call Miss triple B, Big, Bold nd Beautiful...
See d pinshures afta d cut....
Monday, July 4, 2016
(FOTO) LYDIA FORDON DEY HOT LIKE FIRE...
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment