She come open instagram acct wey she call "King Ayo" for d pikin o.
On top d DNA test result she write sey make pipu read btw d lines o, sey no be rumor o, sey na fact...Hmmm dis one na d second pikin wey Wizkid go get o, he bin don get one from Oluwanishola wey be him ex-girlfriend o. Abeg Wizkid don dey follow 2face legacy abi him na tuface twin Broda from anoda moda? See d pinshures nd d DNA result afta d cut.
No comments:
Post a Comment