![](https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEgKJF-l1CMl462wD6el59bMKPqXYIazZNL5gOg94NesGExZGEZmQYFqMJr4Dfmj5pBHhTDzUhqPVfRBkZZrDlJKjLaEsq08QAPXOgvI1lgSBNBt49CY5HZ1E7hrzVBpyLesk-VPVmAMZZ4/s320/%253D%253Futf-8%253FB%253FRkJfSU1HXzE0NDI0OTk1NTU5MjcuanBn%253F%253D-715237)
Many pipu no even sabi say VC be the oga patapata for university, na persin wey dem dey call chancellor. Dat na why all dem oga's for UI, starting from the VC wey go soon commot, Prof. Isaac Adewole, wey him guy name na IFA, to all him second calabash wey oyinbo dey call deputy wey include the Professor wey go soon turn the new VC, Prof Yinka Idowu go Sokoto go hail Sultan Abubakar Sa'ad who be UI Chancellor...Abi una no see as IFA dey rababa infront of Sultan, give honour to who get am....LWKMD
No comments:
Post a Comment