Wednesday, June 1, 2016

MY FIRST PIKIN NA MY PRINCE O - ANTAR LANIYAN


Miss Simplicity- Antar Laniyan wey be one legendary actor wey no dey always dey news, he no send media at all, he dey like do him tins codedly, naim don sama media wit him three fine boys pikin for him IG page o nd him tok sey him first pikin naim him prince nd sey him dey proud of him pikin dem o.. Yes oooo make una see d pinshures  afta d cut o


No comments: