Miss Simplicity- Child abuse na one tin wey common today bt d tin be sey e get plenty way wey d tin take dey happen naim make Annie wey be ogbonge actress nd wife to 2face Idibia wey be guru for music o com out come tok sey child abuse fit happen if parents wey don separate nd wey pikin dey stay no gree make d oda parents see their pikin wen dey feel like o. She tok sey she dey respect pipu wey no dey use their pikin dey fight against their papa base on sey dem don separate o nd she com send shout out to Sumbo Adeoye, wey born two boy pikin for 2face o, she tok sey Sumbo na Good woman o.
Make una see hw she take tok ham..(see other photos for down)
Make una see hw she take tok ham..(see other photos for down)
No comments:
Post a Comment