The majority of sports federations wey dem athletes don already qualify for the Rio 2016 Olympic Games still dey reason am wether maje den show abi make den no show for the biggest sporting event in the world. A few weeks ago, officials of the Ministry of Sports begin gather m of list of athletes plus officials wey suppose waka enter Brazil, but with wetin dey shelle now nothing dey for ground for teams to take prepare for the games. Na just about 50 days before Olympics for Rio despite the approval of the 2016 Budget, the Sports Ministry no gree yan anything ontop the country preparation while we Minister of Sports, Solomon Dalong who suppose be on top of the planning o even drop any gist.
No comments:
Post a Comment