Tuesday, June 14, 2016

WE PRESIDO BUHARI DON CONDEMN TERROR HAYAJ FOR FLORIDA

We Presido Muhammadu Buhari for yesterday nahin don condemned the terrorist attack for  the Pulse Night Club, Orlando, Florida, United States.
He described the attack dey criminal'' plus say e day ''cowardly'' . Baba yab dis wan for one letter wey den send give to the U.S Ambassador for Nigeria, James Entwistle. One gist wey the  President Special Adviser ontop Media and Publicity, Femi Adesina, drop E yan say  Buhari's letter also carry the sympathy of we Naija pipu to President Barrack Obama plus the people of U.S.
He con assure U.S say Nigeria go dey everly support plus cooperate for fight against terrorism.

No comments: