The Nigerian government don yan say ontop say den wan free the chibuk girls dem no wan fall for mago mago pipu wey dey ask say make we government give dem moni make then release the girls.
President Muhammadu Buhari yan dis gist for Friday wen E dey yan say to return the chibuk girls wey dem Boko Haram kidnapp na hin be one of the main thing wey hin government wan do.

No comments:
Post a Comment