Saturday, June 4, 2016

NAIJA AIR FORCE DON START SERIOUS GBEGE AGAINST NIGER DELTA AVENGERS

The Nigerian Air Force (NAF) don send additional aircraft to the Niger Delta region sake of say dem wan sopport we military operations wey dem call 'Operation Pulo Shield' against militancy, economic sabotage plus criminalities for inside the south-southern part of we country. According to Director of Public Relations & Information (NAF),  Group Captain Ayodele Famuyiwa, E yan say dey koko because say the gboa gboa wey dey shelle for dar side no be sheyrey kam biaoo.

No comments: