Saturday, June 4, 2016

SHELL SAY NA TRUE DEM DON HAYAJ DEM FACILITY FOR NIGER DELTA AGAIN

The Shell Petroleum Development Company  Nigeria Limited, wey dey operate the SPDC JV, confirm am say one attack on den export pipeline for the Niger Delta region. The company yan say den notice say one leak from the shele for one 48inch Forcados export pipeline for one  location between shoreline plus the Forcados terminal for the western Niger Delta. den com dey yan say na early momo for yesterday this gboa gboa happun.

No comments: