The Peoples Democratic Party, PDP, for Osun State, yesterday don warn President Muhammadu Buhari say make den no do wetin go make yawa gas for we country because say dem don dey tamper with immunity wey we constitution carry give governors plus oda oda oga dem. Dem yan dis for one statement for Osogbo by dem Director of Research, Publicity and Strategy, Prince Diran Odeyemi, he con dey beg we Presido say make he stop plans to sama ban on top dem governors for Rivers plus Ekiti states – Nyesom Wike and Ayo Fayose.
No comments:
Post a Comment