Miss Simplicity - Tunji Balogun wey we knw as Teebillz nd wey be d husband of Tiwa Savage naim tori dey nack our door sey him don delete him instagram acct. o nd pipu no knw y him do ham o base on sey him bin get many follower for dia. Him twitter acct still dey work o bt we neva see any tin for dia wey go fit point to y him delete him IG acct o.. My take on dis mata be sey make pipu no just jump to conclusion o, make dem wait weda d guy go come out com yarn pipu y he delete d tin nd if he no come out, make dem free ham o bcos na him get him life o...


No comments:
Post a Comment