Friday, June 24, 2016

SHUU!! SEUN AKINDELE DON READY TO MARRY O BT NO BE SOTAYO SOBOLA NAIM BE D BRIDE-TO-BE OOO



 Miss Simplicity - Seun Akindele wey be correct Nollywood actor don sama us wit him pre-wedding pinshures to take close d mouth of pipu wey bin dey think sey him dey dat Sotayo Sobola wey dem two do TV series togeda o.D pinshures naim d actor take tell pipu sey him don ready to wed him heartthrob wey e name be Tolu o..D actor tok sey him o go tell pipu d date soon oooo.Yes o, we for TPN dey tell d handsome actor sey congratulobia nd we dey follow ham pray sey make Baba God o make d day wey him go marry stand gidigba o nd make Him put honey for their relationship ooo. See d pinshures wey make brain afta d cut... 











No comments: