Saturday, June 18, 2016

SEE CRY WHEN DEM DEY BURY 11 PIPU WEY KPAIN FOR ENUGU MASSACRE INSIDE MASS GRAVE

Body of eleven pipu wey kpain for the Fulani Herdsmen attack for Nimbo community of Enugu State on April 25 nahin for yesterday, dem burry Gov Ugwuanyi of Enugu State during hin visit to pipu wey survive the herdsmen attack for hin state. Governor Ifeanyi Ugwuanyi of Enugu State plus former governor of Anambra State, Mr. Peter Obi, the senator representing the area, Senator Chukwuka Utazi and erstwhile minister of information, Chief John Nwodo folow dey the place.

No comments: