Saturday, April 30, 2016

NIA LONG DEY GBONO FELI FELI.....



Miss Simplicity-Just dis morning Uptown magazine sama us wit their magazine nd na Nai Long wey be one swaggalicious actress naim dey dey d cover nd make una no think ham, d lady hot like fire for d pictures....Thumbs up ma'am (see anoda pinshure afta the cut) 



No comments: