Miss Simplicity - Yes o she don come again wit her beauty, style nd swag, she no dey carry last base on sey she get wetin we dey call gud taste for fashion nd naim dey make many magazine dey like use her for their cover foto..
D person na d very Mercy Aigbe-Gentry nd she don tanda gidigba for d back of magazine wey dem dey call Guardian Life..
Mercy wey be mama of two pikin naim wear white lacy dress for d foto nd d name wey dem even give her for d magazine cover na ogbonge, dem call ham " Diva On nd Off Screen...
Dis lady fine no be small...
Abeg make una see d pinshure afta d cut
Tuesday, June 28, 2016
MERCY GENTRY, D ACTRESS WEY HOT PAS FIRE...
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment