Miss Simplicity - Pipu tok sey marriage dey sweet wen person enta ham wit d right person o, na so I dey see ham for ma'am Tolu Oniru-Demuren wey wey knw as Toolz wey be correct OAP wey e neva too tey wey she marry o.
Na Toolz dey for d covet of d new edition of d Media Guide Nigeria Magazine nd d lady look fine for d pinshure, she sama pipu wit her fine figure eight body o.
Na d tori of d long journey wey dey btw radio nd pipu wey dey listen to ham naim d magazine tok abt oo bt Toolz fine face nd body naim make d cover page bright oooo base on sey she brain make for d pinshure...

No comments:
Post a Comment