Thursday, June 23, 2016

(FOTO)SEE HOW TWO ARTISTE WEY MAKE BRAIN TAKE TANDA ON TOP COMPLETE FASHION MAGAZINE



Miss Simplicity - Na Mo'cheddah wey be naija rapper, singer nd model wit Reekado Banks wey dey for Mavin crew naim tanda gidigba for d cover of d new Complete Fashion Magazine o nd as I see ham, dem two make sense no be small...Complete Fashion Magazine no do d way dem dey do before dat is to sey dem no put d two artiste togeda for one cover, na two different cover dem put d two nd dem make brain make I no lie...See hw dem be for d pinshures afta d cut...


No comments: