Friday, June 17, 2016

PETER OKOYE DON STAMP, SIGN ND ENDORSE KIA MOTOR AS HE TURN THEIR AMBASSADOR O...


Miss Simplicity - Na so I waka dat simple waka wey una knw me for enta naija music industry nd na d very Psquare twin Peter Okoye wey bin don change him name to MrP mata naim dey hot dia as tori get ham sey na d guy o naim be d latest brand ambassador for one correct motor company for naija wey d name be Kia Motors o.
D guy do sum confirm promo foto for dem nd I no go lie una d pinshures be like wen Style jam Attitude base on sey d singer use him beta body nd style take endorse d motor...
Make una see d pinshures afta d cut o...



No comments: