Miss Simplicity - Wen pipu dey sleep, sum pipu tanda for one corner dey plan hw e go take beta for dem nd their family. Na so e be for d life of dis three actress wey tanda gidigba for d back of The Reel Edition magazine wey Pride Magazine Nigeria sama us.
Adesua Etomi, Kehinde Bankole nd Lala Akindoju na ogbonge actresses wey many producers dey run follo today base on sey dem dey take time dey plan nd do their roles wella o. For d magazine, dis three actresses wey don collect awards tok abt their careers, hw far dem don waka nd where dem still dey hope to waka reach oo..(Check d pinshures afta d cut...)

Yes o dis one no be sey dem jump catch success, dis pipu work to get their success nd d correct tin be sey dem still dey Ambitious, Fearless nd Relentless as ever...
No comments:
Post a Comment