Saturday, June 4, 2016

NIGER DELTA AVENGERS : BRITAIN ADVICE FEDERAL GOVERNMENT ON TOP USING SOLDIER

The British High Commissioner to Naija, Paul Arkwright, don advice we federal government ontop say den wan use military fight  militants plus other criminality for the Niger Delta region. The British High Commissioner yan this one for  Abeokuta, the Ogun State capital, when he go hail the Alake of Egbaland, Oba Adedotun Gbadebo. He con yan say make we Naija government try follow pipu wey dey vex yarn, say na him go make sense make den use.

No comments: