Saturday, June 4, 2016

TAX WAYO MATA: MESSI SAY HE NO SABI ANYTHING O

Barcelona plus Argentina forward, Lionel Messi yan yhe court for Thursday ontop the tax gbege say hin no sabi anything because why no be hin by hinsef dey manage hin finance. for the court hearing, the Argentine captain yan the Judge say hin trust hin Pman plus hin lawyer ontop how all hin moni dey go. He yan say hin no eeason am say hin Pman go jones am any time wey hin Pa yan am say make hin sign any dovument Tori yan say Messi dey owe about. €4 million between 2007 and 2009.

No comments: