Toor, na una dey complain say we police no dey try but dem don truy for this one o, dem don release plenty numbers wey we fit talke halla dem in case of incasity...the numbers plenty but make I sama you the one for Oyo State...08081768614/08150777888...pipu from other states make una no vex, una fit ask Uncle google sha.
No comments:
Post a Comment