Saturday, June 4, 2016

NAIJA SOLDIERS DON KPAIN ONE OGA BOKO HARAM 'AMEER', PLUS 18 OTHER TERRORISTS

Nigerian troops wey den be  soldiers from 22 Brigade Garrison, 153 Task Force Battalion of 7 Division plus 8 Task Force Division plus including  Nigeria Air Force Intelligence Surveillance Reconnaissance (ISR) join body with some Civilian JTF nahin dem carry out one carefully planned plus deliberate attack for Boko Haram terrorists' main Tamak plus camp for Chukungudu yesterday ontop the gist wey den get ontop wia dem boko dey na for the op den kpain boko jagaban plus other 18 bad guys.

No comments: