Saturday, June 4, 2016

PRESIDENT BUHARI DON FOLLOW ANGLICAN BISHOPS DO MEETING

Anglican bishops wey Archbishop Nicholas Okoh front den don do one closed door meeting with we Presido Muhammadu Buhari for the Presidential Villa. The Primate of the Anglican Church in Nigeria, Archbishop Nicholas Okoh yan dis one wen E dey gist news men dem, e con yan say part of wetin den yan for the meeting na killings across the country plus oil pipeline vandalism for Niger Delta region. He yan say dis wan nko na big koko wey mata to all Naija pipu dem sake of say dem dey expect beta beta explaney fron the piou wey dey lead dem.

No comments: