We Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, go today show face one former Special Assistant ontop Domestic Affairs to we former presido Goodluck Jonathan, Warpamo Dudafa, for one Lagos Federal High Court ontop 23-count charge ontop N5.145,004 billion fraud. Den go show face him plus one Iwejuo Joseph Nna, wey pipu dey call Taiwo Ebenezer plus Olugbenga Isaiah. Tori yan say den don comit the offence between June 11, 2013, and June 2015. For the charge, EFCC yan say the two of dem carry differet bank take do the pakage .
No comments:
Post a Comment