Wednesday, June 15, 2016

FEDERAL GOVERNMENT YARN COURT : DSS NO FIT FREE SHIITE OGA, ZAKZAKY

The Federal Government, yesterday, don give reasons why the leader of the Shi'ite Islamic sect, Sheikh Ibraheem el-Zakzaky, no go fit comot from detention, plus say den no want make the sect turn violent like wetin Boko Haram sect turn for 2009. Den yan tge court say Zakzaky for December 14, 2015, nahin den carry am enta custody by the Department of State Services, DSS, ontop one intelligence report say den wan kpain am.

No comments: