Thursday, June 23, 2016

MERCY AIGBE-GENTRY DON TURN QUEEN ABI WETIN MAKE HER DRESS LIKE DIS??


Miss Simplicity - Yes o as d tin dey hot na so I tok sey make I bring nack una door so..
Exquisite Magazine don sama us wit their new edition nd on top d cover, na Mercy Aigbe-Gentry wey be Yoruba Nollywood stylish actress nd wey don drop two pikin for ground naim dey dia...Make I no lie una, d lady fine for d cover foto nd she be like Olori(Queen)...
See anoda pinshure afta d cut...



No comments: