Tuesday, June 28, 2016

(FOTO)BIMBO THOMAS NO WANT MAKE PIPU KNW D KAIN PIKIN WEY DEY HER BELLE ABI WETIN MAKE HER NO USE COLOR FOR HER BABY SHOWER??

Miss Simplicity - Bimbo Thomas wey be one beta Nollywood actress wey bin tok sey her Belle no be anybody concern naim don do her baby shower wey no get colors for Texas nd trust naw, na plenty actress naim tanda for there oo..
Anyway make e for no lost nd make e for no be like sey our prayer na late comer, we for TPN dey tok sey congrat o nd we dey pray sey wen d time reach for u to push d fine pikin yes we knw sey d pikin go fine, wen d time reach make Baba God see u thru oooo...
Make una see sum of d pinshures afta d cut...

No comments: