Tuesday, June 28, 2016

SONIA IBRAHIM DON READY CHANGE HER MINISTRY FROM SINGLE TO MARRIED O....

Miss Simplicity - Sonia Ibrahim wey be d younger Sista of Juliet Ibrahim, one of d correct actress wey Ghollywood get, naim don tell pipu wit d pre-wedding pinshures wey she sama dem sey she o she don dey ready to pack her load go her husband aose o..
Na last year her Soldier fiance sama her wit surprise proposal o bt dem don dey ready do d wedding now naim make dem sama us wit their pre-wedding pinshures wey dem take for Accra, Ghana nd I no go lie or throway eye comot for d fact sey dem two make sense togeda...
See more of d pinshures dem afta d cut...

No comments: