Monday, June 13, 2016

(FOTO) SEE WHO W2 MAGAZINE DEY TOK ABT


Miss Simplicity - Halima Abubakar wey be Nollywood ogbonge actress wey do her birthday yestaday naim tanda gidigba for d cover of d new magazine wey W2 sama us o nd base on sey d celebration still dey d actress body, she com sama pipu wit sum of her pinshures too o....See d fine pinshures afta d cut...



No comments: