Monday, June 13, 2016

5 PIPU DON KPAIN FOR CULT INITIATION AND DEM CATCH 7 PIPU JOIN

Five cultists nahin for weekend, den port go heaven killed wen many many carry injury for initiation at Obosi, Idemili North Local Government Area, Anambra State. Seven suspects nahin police  arrest ontop the mata, wey hapun for  behind community secondary school, Obosi. The yawa gas wen tthe school's security men yan principal, Mrs. Ada Efobi, say one dead body  nahin some pipu drop near the school gate when e dey  raining. Den com get say na back to back den con dey drop the body by pipu wey dem no sabi from one black SUV, who go piaka wen when the security men dey waka near sake of say den wan see wetin den dey drop.

No comments: