Monday, May 2, 2016

WOMAN SNAP PICHURE 4 SOUTH CUMBRIA ENTER ONE CHANCE

Ogini Bernard - Na one 45yrs old woman o. Na hin Carry her camera wey she dey use snap thinz wey fine n make sense. As she do go snap one river wey be say she see one kind thin wey be like person body 4 d pichure inside d river. Sarah Gallagher na hin meet police oo report hersef as she first enter yawa wey dem investigate con see say na tree dey der no be person body. Thank God o.

No comments: