Sunday, May 1, 2016

UNA NO GO KILL US WITH ALL DIS UNA FINE FINE PHOTOS DEM WEY DEM DEY PUT FOR MAGAZINE COVERS Oooooooo.


Miss Simplicity- Na today Vanguard Allure sama us wit their CEO edition magazine nd na Shade Okoya wey be d wife of Chief Razak Okoya wey be billionaire naim dey d magazine cover o. Shade Okoya wey be mama of three pikin naim tok for d magazine abt d new innovations wey dey shele for Eleganza nd hw she take dey live her life wit her husband... TY Bello naim be d photographer wey nack Shade Okoya wit d beta shot...



No comments: