Miss Simplicity- Dayo Amusa for one interview wey she give The Entertainer, tok hw she take enta Nollywood o, d qualities wey she go like make her man get nd wetin make her dey fine everyday o. She tok sey na 2002 she take start to dey act o wit Wemimo films wey dey Ibadan before she com go lagos nd na 2006 naim she first produce film o.
Wen dem ask her sey which quality she go like make her future husband get.....Dayo tok sey she go like make any man wey go marry her understand her job o, sey

she go want make d man love her for who she be o nd make him no try to intimidate her o.
The Entertainer come still ask d actress wetin be d secret of her fine body nd face o...Dayo smile before she com tok sey wetin she dey do be sey she dey always baff afta d day work o, sey she dey rest wella, she dey eat gud food nd she dey drink plenty water o...nd she still tok sey she dey go spa sometimes o bt many times na house she dey dey oooo.
Hmmm ma'am Dayo, we for TPN dey pray sey make Baba God grant u ur heart desires oooo.....

No comments:
Post a Comment