DIS yeye pinshure just carry one thing come my mind, na him be say wait for God time, no go collect pikin from Sango or Amadioha, if you do am na dis kain thing you go get O, COS I no Sabi make I call dis one pikin abi something.... Lol. Abeg wetin be the beta name wey come your mind?
No comments:
Post a Comment