Miss Simplicity - Charly boy tok sey him bin no dey like put mouth for pipu private mata, bt sey as celebrities wey him like wella dey wash their dirty linen for outside, him no get any oda option dan to put mouth o...Charly boy tok sey Teebillz nd Tiwa Savage fall him hand die o base on sey dem no knw sey MUTUAL RESPECT no dey NEGOTIABLE for marriage o. He tok sey competition dey only dey dey for business, no be for marriage o.
He com still tok sey him knw
He com still tok sey him knw
sey celebrities dey fragile, bt dem suppose to dey keep their private life private o as he be sey dem be role model for oda pipu. Charly boy tok sey yawa sef dey shele for him marriage o base on sey no marriage dey perfect bt him knw sey marriage no be abt being compatible bt na abt hw couples go fit take cope wit each oda incompatibility oooo, he tok sey on top dis mata Tiwa Savage nd Teebillz no try at all...Hmmm on top dis level, me comment my reserve o base on sey I wan leave Matas for Mathias make him handle first....
No comments:
Post a Comment