Miss Simplicity - Juliet Ibrahim Foundation naim organized Female Celebrity Soccer Match nd Naija stars like Mary Lazarus, Carolyne Danjuma nd oda actresses like dat make sense for d jersey wey dem wear to take play d ball against Ghana Female Stars o wey shele yesterday for Lizzy Sports Complex wey dey Ghana o.
Na 1-1 dem take end d match.... See more picture afta d cut.
Na 1-1 dem take end d match.... See more picture afta d cut.
No comments:
Post a Comment