Thursday, May 19, 2016

NAIJA ARMY DON RESCUE ONE OF DEM CHIBOK GIRLS

We army na hin Don rescue one of CHIBOK school girls, dem still com arrest her 'husband' join The Nigerian military, for yesterday announce say dem don rescue one of the missing 220 girls of Government Girls Secondary School, wey dey Chibok Borno state. Director of Army Public Relations (DAPR), Colonel Sani Usman, confamento the tori for one tok tok wey E carry give media. the girl wey her name be Amina ALI Nkeki dey part of the pipu wey we army rescue for Baale near Damboa. The army still con dey yan say the Boko Haram terrorist, Mohammed Hayatu, wey tok say na him be  Amina husband, na hin army too don arest. the girl con dey yan say six of her colleagues don port go the other side of life for where dem camp.

No comments: