Ogini Bernard - Dem say wen dem tell pickin some thin make e dey listen. Mata sup for Cambridge yesterday as one student catch fire dey burn wey Pipu dey pour am water make e for no burn finish. For d traditional cesarean Sunday party na d student dey bugi as e be say one male student cloth just catch fire. News gather say na one bad belle na hin put fire 4 d cloth wey be say e dey play with lighter. D Cambridge authority dem Don say make dem stop d party but dem no gree as d students now don see wetin der eyes wan see.
No comments:
Post a Comment