Naija Presido, Sai Baba, Buhari don open one kain thing wey he call social investment package and dem design am to beta designed the life of over 8 million Naija pikins. Na so e dey one statement wey dem release by Laolu Akande, wey be senior special assistant to Presido for one padi - padi meeting wey dem do with reporters for Abuja. He say we go soon start to dey see dem for time wey no go too tey again.

No comments:
Post a Comment