Friday, May 20, 2016

AWWW... COME SEE WETIN MAMA OBY DO WHEN DEM RESCUE ANODA CHIBOK GIRL



Former Minister wey still dey do Aluta for Bring Back Our Girls, Obiageli Ezekwesili don dey happy anyhow when she climb on top Twitter wey she sabi use wella go share news say we gallant soldiers for Naija don save anoda Chibok Girl. Make e no be like say I dey lie,  read wetin she tweet for yourself under



No comments: