Omobola - The deputy national publicity wey dey APC Timi Frank, yarn with the journalist on Thursday when he dey Abuja, he talk say APC don dey part into two and gobe go soon shele in the national APC, he con talk say if anyone dey talk am say there is no gobe na lie, he con talk say the Senate President Mata still dey dere and the party no talk about am, he con finally talk say if they no do something kiakia the party no go get popularity again. The national secretary wey dey APC con follow pipu talk say make dem no hear wetin Timi Frank dey talk o, say nothing like that dey apen for APC
No comments:
Post a Comment