Wednesday, April 20, 2016

NFF TECHNICAL COMMITEE DEY MEET TODAY TO DISCUSS WETHER DEM GO HIRE FOREIGN COACH

CRIS- Minister of Sport, Solomon dalung don yarn o say make NFF submit to am ogbonge full report on why Nigeria nor qualify for the second time for AFCON. He yarn say, if NFF fit convince am wella, then he go reason why e must hire foreign coach, but he come fire warning o say he no go accept coach wey dey expensive. The meeting go sele for abuja today.

No comments: