CRIS-Oya adjust your lens o make u see the club's for Europe wey make profit pass for 2014/2015.
Manchester United - $190m
Real Madrid - $162m
Manchester city - $131m
Arsenal - $122m
Liverpool - $115m
Barcelona - $108m
Juventus - $ 81m
Tottenham hotspor - $73m
Shackle -.$67m
Bayern munich - $60m
Abeg where chelsea dey ooooo???
No comments:
Post a Comment