Tuesday, April 12, 2016

SHINE YOUR EYE... THE PACESETTERS AWARD WAN SHELE FOR IBADAN

We all Sabi say Award na to ginger pipu make dem do better more and more. Envylope Nigeria don yarn us say dem wan show for Ibadan with THE PACESETTERS AWARD for the 1st of July and dem wan come celebrate input and impact ni. How dem wan take do am, dem Neva yarn us and we Neva Sabi. But we dey expect dem cos we believe say e go make brains for Naija. Oya dey come we dey wait una.

No comments: