Yesterday, Naija rapper Lynxx put one kain message for Instagram page about pipu wey Neva marry wey dey chop yam, na so instagram vex go commot am, as Pipu dey share am. Lynx say he wake up see say dem don commot him message, and e be like say na some pipu go report am. He say one thing about the “Truth” be say, no mata how u take am, e no dey change, but e be like say the thing dey pain some pipu. He come hail pipu wey see am and drop dem comment abi tag dem Padis, but say the msg still dey other pipu page O, na only him own page dem for commot am.
No comments:
Post a Comment