Thursday, April 7, 2016

NAIJA ARMY DON RESCUE 11595 WEY STILL DEY BOKO HARAM NET

OGINI BERNARD - We be tink say Boko Haram don even round up der activities not until dis one reach us say dem holo 595 persins since one month  D acting army public relation officer col. Sani kukasheka na hin yarn dis one 4 Abuja. Report gather mind say as at March 1 2016 troop f 155 task force battalion don receive  10,000 refugees frm Cameroon 4 banki n bama axis

No comments: