OGINI BERNARD - One 46yrs old bus driver Rowland okwuidegbe na hin Don enter court sidown cross leg face judge to explain hinsef werin hin do. News gather am say hin knock down one woman wey dem suspect say hin Don dey mental for Victoria island as hin drive hin volkswagen bus. D thin shele 4 April 4. D mata don dey igbosere magistrate court 4 lagos
No comments:
Post a Comment