Saturday, April 16, 2016

NA TRUE ABI NA FILM... SEE WETIN OMOTOLA JALADE DEY DO

MISS SIMPLICITY - Many of Omotola fans bin dey carry nose up on top sey she tok sey her husband dey help her go market sum times, now d beautiful actress don post one picture wey she show sey she dey do work wey wife dey do for house o nd on top d picture she write sey wen person marry Edo man, she must pound yam o. Wow....Omotola I like you jare, any woman wey wise no go let her home scatter...I wish sey many Nollywood actress go learn from u o jare...

No comments: